“We will continue to arrest anyone causing economic unrest” – EFCC

By Olamide 37 Views

The Economic and Financial Crime Commission (EFCC) has avow to do its best to find, investigate and arrest anyone causing economic unrest.

This came in days after citizens were seen taking to the streets to protest against the activities and methods.

-ADVERTISEMENT-

Here is what the commission had to say about the protest on their official Instagram page;

“But wait o, before we begin

This matter no clear

Because, If your hands clean

So why you dey fear?

This Commission dey fight

For our children unborn

Make dem for get better country

When we’re long gone.

Politicians no dey try

See, everybody knows Their own na to dey lie

Busy dey steal our dough

See how my mama just dey cry

-ADVERTISEMENT-

The hunger don reach her throat

God, abeg make she no d!e

Even if na small chau for the bowl.

Okay, i dey see yahoo boiz I be like, wetin dey sup ?

For my area na so-so noise

Anytime the bah drop

How you go thief person money

Dey chop

Go club, flex every

Still dey happy ontop?

Naija na our country

Na only am we get o

If we use corruption finish am

Where we go go when e set o?

Make we put heads together

Join hands, even legs o To kick corruption out

This option na de best o.”

Originally posted 2022-10-06 20:27:50.

How to Apply (Alternative)

Use the Search Button below to begin a search, the next page contains offers available just for you and then click on any results shown to Apply.